![Lagos Party](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/22/44ecaefba2c34871a050c7a18a3f59b9H3000W3000_464_464.jpg)
Lagos Party Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Stunna ah 6 sexy
I get melody wey sweet like honey
Carry vibe wey go make you spend your money
Come join me now let's talk a journey
Coz where we Dey go is very far away
Up in the club we steady balling
Go tell the Barman keep it coming
The night is young we getting over
Make we jolly for my Lagos party
I like as e be
As you dey shake your body
Dj play me something wey go make me happy
Let's fill our cups
Make we toast it up
Make we jolly for my Lagos party
Eko miami faji till e morning
Eko miami faji till e morning
Let's fill our cups make we toast it up
Pop pop pop pop something
Eko miami faji till e morning
I come from a city so busy
When night done reach and nobody wan sleep omo yeah yeah
we outside
I stay Gidi like my city lasgidi
So tonight am staying up until the morning
If I loose my composure
Na wetin go do my steeze
My energy is taking over
Shey you dey feel the breeze
Come feel my cup make we toast it up
Make we jolly for my Lagos party
I like as e be
As you dey shake your body
Dj play me something wey go make me happy
Let's fill our cups
Make we toast it up
Make we jolly for my Lagos party
Eko miami faji till e morning
Eko miami faji till e morning
Let's fill our cups make we toast it up
Pop pop pop pop something
Eko miami faji till e morning