Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Locked in my room silence is my only friend

Praying for a breakthrough waiting for the end

Neighbors talk but they don't understand my plight

This last hustle God let it be my light


Always in my room nothing dey really happen here

I just need time alone to clear my head make things clear

I don try different things hustle every day

But at the end I still dey back at square one e no pay


Neighbors dey look some say na pride dey my chest

Others think say na laziness I no fit contest

But the ones wey close dem know say I don hustle tire

As a man I dey try my situation don dey dire


I no dey smoke no woman dey chop my dough

I no dey drink so wetin be the problem? I no know

My life and finances dem dey like say na curse

Every move I make e dey end up in re


I wan change pattern find a way to break free

Locked up with my God and music that's the key

Far away from noise I dey search for peace

This last outing God let it bring me release


Locked in my room silence is my only friend

Praying for a breakthrough waiting for the end

Neighbors talk but they don't understand my plight

This last hustle God let it be my light


Life don show me pepper but I still dey hold on

Wetin I dey do wrong? This question dey prolong

Every night I dey pray make my path clear

With God by my side I no go live in fear


I don tire for the hustle the struggle the pain

I dey look for sunshine but na only rain

Every step I take e dey feel like I dey fall

But I no go give up I go answer my call


Neighbors dey wonder dem dey gossip dem dey talk

But they no fit understand they no fit walk my walk

I dey locked up with my God far from the noise

This last outing God let it be my choice


I go rise above the chatter the doubt the hate

With faith in my heart I go create my fate

God guide my steps make my dreams come true

This last hustle let it be something new



Locked in my room silence is my only friend

Praying for a breakthrough waiting for the end

Neighbors talk but they don't understand my plight

This last hustle God let it be my light

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status