Plastic Love Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Mmm, Life
You never see me
But you don dey judge me o
When you see me
Wetin you go come do o
Fire fighter
Wey always get lighter
Vulcanizer
Wey no dey touch rubber
Midnight walker
Now, don dey miss NEPA
Holy Michael
Send down your fires right now
Animals dem
Don dey in human forms o
Money lender
Wey no get bank account o
Antenatal
Now, no dey care again o
Politicians
Wey no dey serve the people o
Organizer
Wey no dey make plan o
Head of legal
But corruptions full your hand o
Too many lies
Too many plastic love
Too many games
Too many fake around
I just dey pray
make God no leave my sight
Cause I no go
Fit face the world alone
Dey wan dull me
But God came for me
Dey wan burn me
Their fire no catch me
E mi ko ni
Oluwa lo nso mi
So mi
Oluwa lo nso mi
Dey try to put me in between
Make I no fit move
Dey try take away my crown
Give me Osuka
Dey try to take away my bread
Give me Okuta
But dem forget say
God no be man o
Too many lies
Too many plastic love
Too many games
Too many fake around
I just dey pray
make God no leave my sight
Cause I no go
Fit face the world alone
Dey wan mourn me
But oluwa lo nso mi
Yeh, dey wan burn me
But their fire no catch me
Dey try to put me in between
Make I no fit move
Dey try take away my crown
Give me Osuka
Dey try to take away my bread
Give me Okuta
But dem forget say
God no be man o