Person Person Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
I should let you know that I'm bleeding
What did to my heart was deceiving
Baby for my life I was pleading
And you took my heart it was killing
Something the tell me say I for just Dey my lane
My heart the beat I cannot take this pain
If no be friends wey the ginger me
Now your love don Kobba me
I swear to god e the over me
E the over me
If no be friends wey the ginger me
Now your love don Kobba me
I swear to god e the over me
E the over me
I swear you suppose go prison
Make them catch you give you better beating
See Wetin you do to Person person
I swear to God you no be better person
I swear you suppose go prison
Make them catch you give you better beating
See Wetin you do to Person person
I swear to God you no be better person
My heart is bleeding
On top this song I go tell my story
A little while I go light my kpoli
The thing pain like who them Stone
Who them stone
I have been sipping on things on things imagining your tendency
I'm tryna get my eyes dirty
Why was I so blind to see
If no be friends wey the ginger me
Now your love don Kobba me
I swear to god e the over me
E the over me
If no be friends wey the ginger me
Now your love don Kobba me
I swear to god e the over me
E the over me
I swear you suppose go prison
Make them catch you give you better beating
See Wetin you do to Person person
I swear to God you no be better person
I swear you suppose go prison
Make them catch you give you better beating
See Wetin you do to Person person
I swear to God you no be better person