
Popo (Visualizer) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Popo (Visualizer) - Zerrydl
...
One day one day on a Sunday nah me and my we one a fast lane I dey on polo and white stockings but no money for my OPay nah once I sight police from a distance young man come down from this car I dey try give my guy signal offense number 1where are your papers so I claim my right he give me slap officer what is this all about try dey explain but they no give me chance shut up mr man you are a criminal
Oh falala popo lop in my yaayayard don dey ment dem no wan understand anything wey sup wey sirasira x3