
Erema ft. Abiye George & Wick3dest Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Girl your body
Dey make me craze
The way your waist
E dey make me want to kolo
Want to kolo
See body wey high pass Hennessy
She come dey gimme pocolee
See chai oversea
She wan dey call me yemolee
Erema Erema Erema
With your fine body
Erema Erema
With your sexy body ehhh
Sexy body ehhh
Erema Erema Erema
You getti fine body
Erema Erema
With your biggy buddy ehh
Your Biggy buddy ehh
Ahhhhnn girl you fine
Ehhh ehhh
Eremmmmaaa
Ahhh Ahhh
The girly fine
Ehhh Ehhh
Erema look into my eyes
Tell me what you see
Big Papper giving vibes
Sipping Hennessy
Carry you go see
Family and momsy
Cus you look so fine
You're sharped so perfectly
I dey avoid many girls
Dem talk so messy
Carry you for head
You be my market
Set pass with you
You be my racket
Hold you so close
Like say na bracket
I love your fantasy
Make me dey go crazy
Shoddy with big buddy
Make we roll big kpoli
I'm not so holy
Gangster mood know this
I no be novice
Fuck you with no kiss
Ahhnnnnnn
Port harcourt girls dem bad
And I go still blow you
Like paranran
Girl you bad Ahhnnnnn
Erema Erema Erema
With your fine body
Erema Erema
With your sexy body ehhh
Sexy body ehhh
Erema Erema Erema
You getti fine body
Erema Erema
With your biggy buddy ehh
Your Biggy buddy ehh
Erema wine that ur low waist oh
Look e my eye finish throway oh
I no fit shout make u showcase
Give me greenlight indicate ohh
My solace ohh
Give me chance make I showcase oh
Baby please make I connect oh
Cuz ur Body dey like a goddess
Ahhhhnn girl you fine
Ehhh ehhh
Eremmmmaaa
Ahhh Ahhh
The girly fine
Ehhh Ehhh
Erema Erema Erema
With your fine body
Erema Erema
With your sexy body ehhh
Sexy body ehhh
Erema Erema Erema
You getti fine body
Erema Erema
With your biggy buddy ehh
Your Biggy buddy ehh