Kudi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Give me space
Make I balance well
Omo me I no like stress
Small thing small thing
Na e dey make me vex
You ain't talking money
Abeg eee pa park well(omo)
I no get time to spare
For street no love
Unless your pocket swell
Na why I use akanuche
Just dey gather bread
For the money omo
I gat to por por well
As you see me so walahi
I no like Wahala
Ehh na the money ooh
Wey I come to gather ooh
If e de fee my flow
I say we dey together
If you dey para for my matter walahi
Na your own palava ooh, palava ooh
Omo me I want more
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Na so my body
Do me
Do me
Do me
Do me
Do me
Do me
I say me I want more
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Wanna live my life like a
Movie
Movie
Movie
Movie
Movie
Movie
Omo make I live my life
I say no be fight
If you no like my vibe
Jejely dey your side
Ring ring who is buzzing
Hope it's money calling
If you owe me money
I no wan hear story
No dey cry for me
I no be your mummy
Omo kilode
Abi you no one pay me goni
As you see me so walahi
I no like Wahala
Ehh na the money ooh
Wey I come to gather ooh
If e de fee my flow
I say we dey together
If you dey para for my matter walahi
Na your own palava ooh, palava ooh
Omo me I want more
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Na so my body
Do me
Do me
Do me
Do me
Do me
Do me
I say me I want more
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Kudi
Wanna live my life like a
Movie
Movie
Movie
Movie
Movie
Movie