1 Jeans, 1 Shirt, 1 Shoe ft. Toby & Dapo Tuburna Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2016
Lyrics
I don dey hustle come a long o
I've been hustling from 99
So tey my salubata don chop o
But right now na my turn to shine
Now baba GOD don dey involved o
Dem no go fit to deam my light no more
Now everything for my life soft o
No more bukata for my life no more
1 jeans 1 shirt 1 shoe
1 jeans 1 shirt 1 shoe
When you gat a dream let nobody stop you
When you get the money dem go come dey rush you
1 jeans 1 shirt 1 shoe
1 jeans 1 shirt 1 shoe
When you gat a dream let nobody stop you
When you make the money dem go come dey rush you
Life is a thing when you learn ya grow
What are the plans so the food no turn stone
Tight ship me sail me a roll my boat
To and fro till me need no introduction
Recognise the king for the function
Like a soldier me dey attention
And me and success in a detention
Getting money is the newest fashion
Why you bother bout the things wey no last long
See the Scars pon me feet and the tears pon me face
Never beg for pity charity oshodi days
Mama told me son one day you gon be bigger and
When you are big never forget G.O.D
1 jeans 1 shirt 1 shoe
1 jeans 1 shirt 1 shoe
When you gat a dream let nobody stop you
When you get the money dem go come dey rush you
1 jeans 1 shirt 1 shoe
1 jeans 1 shirt 1 shoe
When you gat a dream let nobody stop you
When you make the money dem go come dey rush you
Eni to sise lo ma jere Jere
Eni ti ko mona lo ma bere bere
Sebi lojosi won mu mi sere o
Now dem don see mo le wan lere o
Oluwa lo se oya bere bere
Sebi referee lo ni fere fere
Tele won man gun iyan mi kere kere
Suru lo fin shey oti lere lere