Je Nsi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I been day think say dem day love me
I know o, mi o se omo ana
So crazy out here like
C'mon bro
They don't love you bro
Won shi n ko mi je Dem day love me
I been day think say dem day love me
I've been trapping daily with them homies
I can't be sorry
Awon ton for fun pe mi lo mo na
Real life story no cap in these songs
Emi lo mo na
on God emi o le foh
I just dey my lane
2 4 7 na the only thing I gain
Omo me I get no time to play
I've been a loner and I put no hope in fakes
You know say money make the world go round
If you no get am who go ease your pain
My hater won shi ri pe mo si n flex
Your shima I go bend am like my Benz
I learn my lessons
I count my blessings
Alhamdulilahi gba kan je asi
Bawo lo se fe ko je nsi
Emi shi le gba kan je nsi
Cunna lo fe nsi
Oya gba ke je nsi
Sare gba sativa steady puffing (puff)
Steady bombing steady working (work)
Won ooo logo day steady call me for the money
Early in the morning
As an O.G emi o le fa benson
Milli millli way too many dealings
Many things my eye don see but I still get feelings
I tell that nigga you hate me why you still dey bill me
Many racks still dey for my jeans and I still dey whip in
Me I steady catch cruise like I be Dj chicken
They say we no go big sheybi oti je nsi
Oluwa day my side steady I'm finessing
I learn my lessons
I count my blessings
Alhamdulilahi gba kan je nsi
Bawo lo se fe ko je nsi
Emi shi le gba kan je nsi
Cunna lo fe nsi
Oya gba ke je nsi
I learn my lessons
I count my blessings
Alhamdulilahi gba kan je nsi
Bawo lo se fe ko je nsi
Emi shi le gba kan je nsi
Cunna lo fe nsi
Oya gba ke je nsi
Mi o foh
Oloun
Oya gba ke je nsi
As an O.G emi o le fa benson
Milli millli way too many dealings
Many things my eye don see but I still get feelings
I tell that nigga you hate me why you still dey bill me
Many racks still dey for my jeans and I still dey whip in
Me I steady catch cruise like I be Dj chicken
They say we no go big sheybi oti je nsi
Oluwa day my side steady I'm finessing