![Feds are wicked](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/23/db5c08dfcfbb4e679de5ad21298b68b2H3000W3000_464_464.jpg)
Feds are wicked Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Heartless souls
Heartless souls
Heartless souls
I'm world wide baby
Call me world wide baby
Dakun na you are too heartless
Yall heartless
I no fit do like that if I dey the post you are
Omo e heartless
Baba heartless
Family heartless
I no fit do like that if I dey the post you are
I see da moon, that moon see me
Awon ijoba o fe kin simi
Trauma ninu ori mi
Se eyin le bi mi
But if na you born me you no fit treat me like this
If na your story you no fit write am like this
Don't think I can love you more
The flower I got for you mo ti ju sinu Okun
Yall dey spray money, my life base on bills
Mo ma n soro with faith, o un te un se yen o da
Why te le change for once
E un hide blessings from
Dakun na you are too heartless
Yall heartless
I no fit do like that if I dey the post you are
Omo e heartless
Baba heartless
Family heartless
I no fit do like that if I dey the post you are
Yeah hell no
What are you fixing for four season
What are you panning for four season
Hell no hell no, why we going long distance with the canoe
Agbalagba un ke o, omode na n ke o
Why can't you live by example, se e ri pe JESU cool ni
Oh my God, oh my Lord, mi o le fara mon iya to wa ninu aye yi
Oh my lord, all this leaders are wonderful, big gbosa for them wonderful
Dakun na you are too heartless
Yall heartless
I no fit do like that if I dey the post you are
Omo e heartless
Baba heartless
Family heartless
I no fit do like that if I dey the post you are