![Till Heaven](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/16/8e1e2a9e78d14e5cbdc64c76b9fda65fH3000W3000_464_464.jpg)
Till Heaven Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Wetin Dey kpa wetin Dey sup o
Many pesin Dey wey never chop o
As i jii today food no trouble o
You go see me Bentley
You say go say shemi yen wonmani beni
Money for aza
C for backy
Efejoleh fota, Koma soromikakiri
Miioni kuu ni kekere
Nah dough me Dey chase I no Dey find kele
Norch o Kere mo, mo mii kere
Up I go monloh okoree
Dem don Dey chop me for your adugbo
Wonkomi jeh biokoley
I go gbadun gbadun till heaven mafi fofere
Till heaven mafi fofere
Pay day pay day
I pray for
Gbedeh gbedeh
Owo mi ma gbeh far
Billi billi mofema ka
O lord I no wan be a talaka
Oh G i I chop I wan taraka
Wo'tin gborin gidi ladugboyin
Tori wotin gborogodi
I'm for all the paper
Kori masheymi load taker
Shey money go reach aza
Then eh pemipa
Them Dey kpemi kpa
Awon Lon kpemi fa
You no gimme my perce keh
Alaye don't be silly fam,Pull up in 2doors
Currency in dolls
Owo lau lau
Money wey go loud loud
Cana lema wonloh We go Dey ra
Aslong as the bag Dey And emi shiwa
Nah c Dey carry my money go
Wetin Dey kpa wetin Dey sup o
Many pesin Dey wey never chop o
As i jii today food no trouble o
You go see me Bentley
You say go say shemi yen wonmani beni
Money for aza
C for backy
Efejoleh fota, Koma soromikakiri
Miioni kuu ni kekere
Nah dough me Dey chase I no Dey find kele
Norch o Kere mo, mo mii kere
Up I go monloh okoree
Dem don Dey chop me for your adugbo
Wonkomi jeh biokoley
I go gbadun gbadun till heaven mafi fofere
Till heaven mafi fofere