
Robin Hood ft. Rybeena Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Oluwa bless my hustle
I don tired for the pain and struggle
Shebi lion be the king of jungle
Nah jeje be my life I no like trouble
Hmm
You gaht to mingle (mingle)
Shoutout to my niggas we dey for lungu (lungu)
(Awon temi tipe tipe) hmm
Ki araye magun mi needle
Make them no pure water for my noodles
I don go down, go down on my knees and pray
Moti ilekun mori si Oluwa moke
I trek from Ajah de Ozumba Mbadiwe
Baba God te te jowo ko bamishe
I don go down, go down on my knees and pray
Moti ilekun mori si Oluwa moke
I trek from Ajah de Ozumba Mbadiwe
Baba God te te jowo ko bamishe
I’m from the street I no fit deny it
Nigboro modabi robinhood
Ni ile daddy lati man jesari
Masalasi lati man sinu
Roses are red while violets are blue
But life no be like Nollywood
Some days are bad while some days are good
I know my God will be coming through
Omo odoagba omo odoagba ni mi
Nkan ogbodo seh mi
Won serawon won ro pe awon sehmi
Olorun mi o jor yin
Oh ohh
Omo odoagba omo odoagba ni mi
Nkan ogbodo seh mi
Won serawon won ro pe awon sehmi
Olorun mi o jor yin olorun mi o jor eeh
I don go down, go down on my knees and pray
Moti ilekun mori si Oluwa moke
I trek from Ajah de Ozumba Mbadiwe
Baba God te te jowo ko bamishe
I don go down, go down on my knees and pray
Moti ilekun mori si Oluwa moke
I trek from Ajah de Ozumba Mbadiwe
Baba God te te jowo ko bamishe
I’m from the street I no fit deny it
Nigboro modabi robinhood
Ni ile Daddy lati man jesari
Masalasi lati man sinu
Roses are red while violets are blue
But Life no be like Nollywood
Some days are bad while some days are good
I know my God will coming through
Omo odoagba omo odoagba ni mi
Nkan ogbodo seh mi
Won serawon won ro pe awon sehmi
Olorun mi o jor yin
Olorun mi o jor