Little Sleep Little Slumber ft. FearGod Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Little Sleep Little Slumber ft. FearGod - Whyte
...
They call me White!
A little sleep, a little slumber, a little folding of the hands to rest, and poverty will come on you like a thief, and scarcity, like an armed man!
Chorus: A little sleep, a little slumber; so shall your poverty knock on your door!
My brother, why you dey sleep? When Dangote never sleep!
A little sleep, a little slumber; so shall your poverty knock on your door!
My sister, why you dey sleep? When Tiwa Savage never sleep!
hook 1: I will never sleep, I will never slumber!
I will never sleep, I will never lazy! 2×{repeat}
Verse 1: Its's a brand new day, arise and shine with your work all day!
Because time e no dey, my brother try to dey watch and pray!
Brother, food e wey sweet, na better money dem take cook am!
My brother get handwork, if you no fit go school, sister get handwork, 'a***wo' dn turn old school.
{Repeat hook 1}
hook 2(i): Elevation dey, when you steady dey work and pray!
Celebration dey, when the work e dn dey pay!
(ii): brother try make money {2×}
sister try make money {2×}
make you no go suffer!
{Repeat Chorus}
(...My brother why you dey sleep, when Elumelu never sleep...)
{Repeat hook 1}
: Okiemute, why you too always like to dey sleep?
When Dangote with all him money still never sleep!
Remember you talk say this year, you go buy the Benz!
As you dey sleep any how, tell me, how you wan take buy the Benz?
You for wake up oh!
'Oshare vren', come online make you 'make wad' oh!
No go dey do anyhow like say you no get plans oh!
A fool at 40, fit still buy Benz for 41 oh!
eh! eh!
VREN! VREN!!
WAKE UP!
EH! VREN!! VREN!!!
GIMASU!
EH! VREN!! VREN!!!
COME ONLINE!
EH! VREN!! VREN!!!
HUSTLE!
{Repeat Chorus}
{Repeat hook2}