
lust Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
God made oh
Hmm, God made oh
I'm taking my time
To understand the way you whine
Ima you so pretty, pretty
Usin ovu agara gara my mind
Oh-uh, woah
No dulling tonight
Shawty I must shoot my shot
Even if I no get cannon, oh-oh
Awilo logomba
You dey dance for my mind
Every single time I think about your whine
Girl I'm lust in my mind
Girl I'm lust in my mind
Lust in my, lust in my, lust in my mind
Awilo logomba
You dey dance for my mind
When I think about your whine
Girl I'm lust in my mind
Girl I'm lust in my mind
Party scatter, who let abena rotate her waist
Her ukwu na matter oh
E dey weigh, e dey occupy space
She fine like a mermaid
She dey make all the man dem craze
Slow it down you make me lose control
This your love fit take away my soul
Awilo logomba
You dey dance for my mind
Every single time I think about your whine
Girl I'm lust in my mind
Girl I'm lust in my mind
Lust in my, lust in my, lust in my mind
Awilo logomba
You dey dance for my mind
When I think about your whine
Girl I'm lust in my mind
Girl I'm lust in my mind
Oh wetin I go do?
Cos I love the way you move baby
Make you be my boo
Na me and you
Baby come into my room
See I tell niggas for my hood
I'm all about your moves
But you dey use me catch cruise
You be dey spark wer dey light up my world
I no go smoke you inspire my thoughts
Bunny come make I take off your pants
I no send nobody watching Nana
For your love I go gamble my life
You be my remedy, oh energy o!
Come make I fit settle down