E N E R G Y Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Put me in front of di fire
I no de fear no dey cry out
I see di flame wit desire
I want di heat no dey tire
Put me in front of di fire
I no de fear no dey cry out
I see di flame wit desire
I want di heat no dey tire
As I dey shoot wit no gun
Let my energy be di bomb
I got di Gs, got di fam
So When di enemy dey come
Di sun be shining
Don't leave me hanging
Sekweeka inside
I must be grinding
As I dey work for mi daily bread
Wit all of these dreams that I carry for di head
Water cool me down when I heat up as they try to pull me down for my matter on di way
Bawndaba nga eyamala, kuba mbeera natwaala nga superstar Wit di little dat I have
Man Out here di tings I see wey get behind me, tebintuuka ku mutwe
I'm pretty strapped, Wetin dey go do
I sit back, and let it flow through
I get distracted, but keep it rolling
This isn't magic, this is produce
I'm pretty strapped, Wetin dey go do
I sit back, and let it flow through
I get distracted, but keep it rolling
This isn't magic, this is produce
As I dey shoot wit no gun
Let my energy be di bomb
I got di Gs, got di fam
So When di enemy dey come
Di sun be shining, don't leave me hanging
Sekweeka inside, I must be grinding