![I Dun Care](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/24/0ec8f139b87e487ea952923a244cdc08_464_464.png)
I Dun Care Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2018
Lyrics
I Dun Care - Simi
...
(beats)
I call u baby
some people don't know I call u baby
dey say I crazy
no be my fault o, u drive me crazy
he get as he dey do me
I carry ur matter for my head
Oya fa mi sodo re
baby Mi show color re
I gatz show say I'm feeling u
I go follow u as u dey follow me
and dey gatz know say na me and
I wanna show u love
shole wa sodo mi
I no be shy guy, oh no
u r d one dat I like oh oh
and anybody Wey mind oh
wetin dem dey find oh
won ni mo be (x2)
but I dun care... I dun care oh
iwo ni mo fe, iwo ni mofe oh
so I dun care, I dun care oh.
won ni mo be (x2)
no i dun care... I dun care oh
iwo ni mo fe, iwo ni mofe oh
so I dun care, I dun care oh
(beats)
eh u light my fire
I wanna be simisola ur tower
eh u give me dollars
u no dey tire o Yemi my lover
said in a billion, u'r d very one
as u dey do me baby carry on
d way u love me won beri gan
gbogbo won beri gan(x2)
I gatz show say I dey feel u
I dey follow u, as u dey follow me
and dey gatz know say na me and u
I will show u love
to ba wa sodo mi
I no be shy guy
u r d one dat I like oh oh
and anybody Wey mind oh
wetin dem dey find oh
won ni mo be (x2)
but I dun care... I dun care oh
iwo ni mo fe, iwo ni mofe oh
so I dun care, I dun care oh.
won ni mo be (x2)
no i dun care... I dun care oh
iwo ni mo fe, iwo ni mofe oh
so I dun care, I dun care oh
(beats)
oh no
if dey say I too loyal
if dey say I too love am oh... I dun care
if dey say I too talk am.. but I dun care
eh eh no I dun care
if dey say I too like am
say I too bragado.. like show oh
if dey say I too shout am..
no I dun care
won ni mo be (x2)
no I dun care... I dun care oh
iwo ni mo fe, iwo ni mofe oh
so I dun care, I dun care oh.
na u give me love
won ni mo be o
me I really dun care
i dun care
u give me sugar
iwo ni mo fe,
sugar baby oh..
i dun care o
dey say our own e too much
ko le ye won baby
I dun care oh
we take it slow, we no rush
tete ma bo oh baby
I dun care oh
won ni mo be o,but I dun really care
no no no,
I dun care oh
(beats)
I dun care oh
I go follow u as u dey follow me
(beats)