
Omoge Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
Intro
Omoge wa jo
Omoge wa jo
Omoge wa jo e
Mo ji sore
Mo ji sore
Mo ji sore e
O le faya e jo
O le fapa jo
O le fori jo e
I like the way
You move that thing
You make me high e
The first time me I see her for corner
She said her name na veronica
The way she whyne
Make me dey feel her
On the page
She must be a player
Everything is banging on her body
Talking talking talking
The way you whyne
My body is calling
Calling calling
Come straight girl
Let me treat like honey
Saving my heart
Where there is no dulling
Hold you close
And call you my darling
Give me a chance
I sweet pass honey
Come vero
Go ask caro
She go say I wet pass igbo kilayo
I think am on drugs
No
She talk sey me I hot
Omoge wa jo
Omoge wa jo
Omoge wa jo e
Mo ji sore
Mo ji sore
Mo ji sore e
O le faya e jo
O le fapa jo
O le fori jo e
I like the way
You move that thing
You make me high e
Dem say you no fine
Tell dem say dem dey craze
Dem dey craze
Sey you no sabi dance
Make dem show dem face
Oya show your face
Come make I stitch you with my needle
In my needle
Make I touch you
Make you come dey tickle
Dey tickle
Only you will be my baby
Make dem talk
Na dem sabi
Caro fine
Iyen o kan mi
She can never be
Like my baby
Come vero
Go ask caro
She go say I sweet pass igbo kilaro
I think am on drugs
She talk sey me I hot
Omoge wa jo
Omoge wa jo
Omoge wa jo e
Mo ji sore
Mo ji sore
Mo ji sore e
O le faya e jo
O le fapa jo
O le fori jo e
I like the way
You move that thing
You make me high e
See my heart is beating faster
Faster
Baby girl jo je ka rira nita
Nita
Abi ka pade lorita meta
Meta
It has to be now
I can’t see you later
Later
Baby you dey make my heart dey smile
Make my heart dey smile
For you I’ll go the extra mile
I’ll go the extra mile
Abi make I cry
Abi make I cry
Everybody know sey have been trying
Trying
Omoge wa jo
Omoge wa jo
Omoge wa jo e
Moni ko wa jo
Mo ji sore
Mo ji sore
Mo ji sore e
Mo ji sore
O le faya e jo
O le fapa jo
O le fori jo e
I like the way
You move that thing
You make me high e
Omoge wa jo
Omoge wa jo
Omoge wa jo e
Mo ji sore
Mo ji sore
Mo ji sore e
O le faya e jo
O le fapa jo
O le fori jo e
I like the way
You move that thing
You make me high e