Mama Born Dem Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Mama Born Dem - Duncan Mighty
...
Spiritual
iyeye oo (iyeyeoo) De Don kolo cuzor De makaveli , number one and the kilamity,
okwa obu gini oh aiii ,,spiritual -young wealth
Lionel messi I say na mama born am oo
born am o
Barrack Obama I say na mama born am o
born am o
Benedict peters I say na mama born am e
born am o
Aliko Dangote I say na mama born am o
born am o
Nyesom Wike wene mighty my guy na mama born am
born am o
Bola Tinubu wey you see my guy na mama born am o
born am o
Wene mighty, Ifeanyi Ubah I say na mama born am eehh
born am ( ee aaaaii)
*****and Douglas I say na mama born am o, born am o
Chris Err wey you see my guy na mama born am o
e born am o
so tell me why I no go blow, ( I go blow )
why I no go make am ( *** that's one day)
so why I no go dey for Portharcourt still dey tumbolo the whole world we
anything you want to become for life put am for God hand oo
because God no go fit fail (e no go fail)
because that's the God I'm serving
Jesus ee ,dying minute Lee ( o wee)
dying minute lee aii
my guy e don better for my family, (family - family)
no matter how the bad belly jealousy (jealousy - jealousy)
my music go dey holla from naija to oversea ( oversea - oversea)
A Bobby cool one day say the hustle go pay ( hustle go pay - go pay)
everybody them go start to dey holla your name ( holla your name - your name)
<Duncan mighty**********>
a rude boy ********your dream, never let them to bring your down( your down)
be careful for the people wey dey laugh for your front and them starb for your back, let them mercy
abi ya match up the place them no reach
them ma circle dam ph no level
achikaro ha ya emee ( achikaro ha ya eme yai)
no matter what them do achikaro ha ya eme ( achikaro ha ya eme yaii)
wene mighty kwasi melogy , aaa aaa
wene mighty na the eze pitakwa,
ngwanu kwasi melogy ,melo melo melogy gy gy gy gy
my guy e don better for my family ( my family - family)
no matter how the bad belly jealousy ( jealousy - jealousy)
my music go dey holla from naija to oversea ( oversea - oversea)
a Bobby cool one dey say the hustle go pay ( hustle go pay oo- go pay)
everybody them go start to the holla your name ( holla your name- holla your name)
mgbe Jesus batara, when the papa get the house want enter oo
mgbe Jesu batara aka witch all of them go die ,( them go die)
mgbe Jesus batara for your business
mgbe Jesus batara for your carrier
mgbe Jesus batara for the hustle
everything go turn around, eeh
baba God that bad friend wey pretend the good friend disgrace am o (disgrace am)
baba God that witch craft wey pretend the good one kill am o ( kill am )
you do am for Mikel obi babalawo no stop am o ( e no stop am o)
you do am for J J Okocha haters them no think am o (them no think am o)
baba God as you dey do for me I say them no go fit stop am o
my guy e don better for my family ( my family - family)
no matter how the bad belly jealousy (jealousy - jealousy)
my music go dey holla from naija to oversea ( oversea - oversea)
a Bobby cool one day say the hustle go pay ( hustle go pay oo - go pay)
everybody them go start to the holla your name ( holla your name - your name)
A Duncan mighty production.