Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2015

Lyrics

So Nice ft. Davido & Del'B - DJ Neptune

...

OBO, baddest

Ha!

DJ Neptune!

It's Del B on the beat

Ah eh eh

Baby, you're looking so nice

I can see love in your eyes, eh, eh

Let me take you to Dubai, eh eh we go buy

Tell me how much you go buy

I get plenty money for you yeah

My baby, e ma pariwo

Dem talk say

Na you sabi go

My baby, e ma pariwo

They talk say

Na you carry go, oh oh oh oh

Eh, my baby

Come and be my lady o

Show me something

Oya make we dey go

To a, a place where you and I

Can sit down, talk, and drink some wine, girl

And when it's late at night

I'll take you to where love is bright, girl (eh, ah)

The way you move girl, no be fight girl (eh)

DJ Neptune spin am

OBO dey here dey rock am

Del B sef dey

Baby, you're looking so nice

I can see love in your eyes (I can see love in your eyes giel)

Let me take you to Dubai, eh eh we go buy

Tell me how much you go buy

I get plenty money for you yeah

My baby, e ma pariwo

Dem talk say

Na you sabi go

My baby, e ma pariwo

Dem talk say

Na you carry go, oh oh oh oh

Anytime I hear your voice

Anytime I hear your name

Na you wey make start to voice

Baby girl you be my choice

Baby you and I can live our lives, girl

Apple of my eye

I'll protect you with my life, girl

You shine so bright girl

Oh no eh

I can't deny girl

Way you dancing, oh no

Can I see you go low?

Girl, I give you solo

Baby tonight I will do anything that you want

Oh oh

I can see love in your eyes (I can see love in your eyes girl)

Let me take you to Dubai, eh eh we go buy

Tell me how much you go buy

I get plenty money for you yeah

My baby, e ma pariwo

Dem talk say

Na you sabi go

My baby, e ma pariwo

Dem talk say

Na you carry go oh oh oh oh

We go file be

Shake your ileke

Umu, oba me ehn ehn

Eh ehn eh

We go file be

Shake your ileke

Umu, oba me ehn ehn

Eh ehn eh

Baby, you're looking so nice (oh yeah)

I can see love in your eyes (I can see the love in your eyes)

Let me take you to Dubai, eh eh we go buy

Tell me how much you go buy

I get plenty money for you yeah

My baby, e ma pariwo

Dem talk say

Na you sabi gan (DJ Neptune spin am)

My baby, e ma pariwo

Dem talk say

Na you carry go oh oh oh oh

Another classic tune

DJ Neptune spin am

You already know

OBO dey here dey rock am (my baby oh)

Na so!

Dj Neptune spin am

Oh na Del B oh

Del B sef dey here dey rock am

This is the international DJ

Neptune!

Oh

OBO

(Indomix)

Del B

More Lyrics from DJ Neptune Songs

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status