Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

So life

Ohhhh rasta

No joy


Na for your door I dey knock ko ko ko

A lot of things con dey happen and I no fit talk

A lot of story I want to tell you but I no fit yarn

So me I go just buckle up like say I knot tie

People dey hate but for my front you go see them smile

I don see their true colors before they tie and die

Say I no dey talk, I be snub, say I too get pride

But when e reach make i talk

Dey say who put my mouth

Shey you don see the life


I won understand

Cause you dey wonder why

Dey want me down

They want to big pass I

They want quench my fire

Babyloner why

And even though I walk in the shadow of death

Ten thousand or maybe five thousand

Dey For my left and right

And I will fear no man


Say the verse verse verse wey I drop

Kpe e mad mad

Was a lonely journey, just my God and this Kati Kati

Wonder why dey want to see me falling like a trouser sagging

So abeg fashi if want tell me about padi padi

Remember in Udoka making music neighbor said I'm lousy

Make una ask louwy for him show I kill am with freestyling

I surpass every expectation this na follow come

Call me Nauch, tell am make e turn up with Designer clothes

RASTAMAN I'm the man shhhhh

I'm in demand

I swear to say, them dey lie

I swear to say them dey lie

I'm the man

I'm in demand

I swear to say, them dey lie

I swear to say them dey lie

I'm the man (believe)

I'm in demand

I swear to say, them dey lie

I swear to say them dey lie

I'm the man

I'm in demand

I swear to say, them dey lie

I swear to say them dey lie

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status