
Everything Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Abeg comot for road make she pass
Obim, na you sure pass
After God, my mama, na you
Abeg comot for road make she pass
Obim, na you sure pass
After God, my mama, na you
Mama, I don see that girl
The one whey you say make I search whey go give you grandchild
Yeah, mommy, I don reach my destiny
This girl, she get the best of me
Me and she we be birds of the same wings
Still no believe I fit meet this kind girl
All my guys, they know me with this same girl
Nowadays, it's hard to find this kind of girl
I swear I go hold you strong oh
You're my everything
You mean everything
I go do anything
Cause you give me everything
Obim oh oh oh Ewo
Abeg comot for road make she pass
Obim, na you sure pass
After God, my mama, na you
Mama, I don see that girl
She cute, no be small
Our pikin go fine too
See the way she talk, no auto tune
Imagine girl whey nor dey ask for anything yeah
She deserves everything yeah
No wuru wuru game for here
I wanna grow old with you, girl
I won buy you Lamborghini for the days
When you dey supportive Amara chi
Relax your head from my chest like a pillow
Make I be your hero cause
You're my everything
You mean everything
I go do anything
Cause you give me everything
You're my everything
You mean everything
I go do anything
Cause you give me everything
You mean everything
Obim oh oh oh