Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Man have been through a lot, man seen a lot, mouth no fit talk am

Man no dey talk, man no dey judge, na God fit judge man

I've been on a low, low, low, low, no dey use me dey joke

I hope say you know, know, know, know, I've been on my zone


But only God can judge me, e get a lot of matter wey dey stress me

Only God can judge me, e get a lot of matter wey dey stress me

I'm all black like a funeral, I sweet damn shomo mineral

I no send if them no dey call me, mama still dey pray for me


Rich and famous oh, (Rich and famous)

I wanna be rich and famous oh

(Rich and famous)

I wanna be rich and famous oh yea

(Rich and famous)

I wanna be rich and famous

(Rich and famous)


Man a bad man I'm feeling blessed, I no be wizzy but I need no stress

Thank God for creating life so catch the vibe and feel alright oh yeah

I still Dey mehn I dey rock every show, I no want these girls no go follow me go


Fake love anytime when they see me for show, dem say as far na music dem no go fit show love oh

But who you know, who you know wey fit run am like this, nobody, nobody do it better like me

On a steady mehn I'm on my shit I'm on my shit cause nobody send me

Who you know, who you know wey fit run am like this, nobody, nobody do it better like me

On a steady mehn I'm on my shit I'm on my shit cause nobody send me


Rich and famous oh (Rich and famous)

I wanna be rich and famous oh

(Rich and famous)

I wanna be rich and famous oh yea

(Rich and famous)

I wanna be rich and famous

(Rich and famous)


(Rich and famous)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status