Grace (feat. Tommy Dreazy) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Grace (feat. Tommy Dreazy) - Dosla
...
Their intention is to create problems for me
but Almighty turn am to progress for me
them gather to show me lesson
everything comes like a blessing
them go alawo to report my case
alawo gives them chars to stop my race
when their babalawo power fails
na their baba them con dey face
even when you ask em'
they can't say wetin man do em'
them go thousand miles to spend their cash
them seek oracle them go to shrine
them just love to see man down
them just love to see man down oh
they can never see man down
they can never see man down yeh
chorus:
help me tell them say na grace o oh
(tell them say na grace)
help me tell them say na grace o oh
(tell them say na grace)
brother (tell them say na grace o oh
(tell them say na grace)
help me tell them say na grace o oh
(tell them say na grace)
verse2(Tommy Dreazy
walking in the shadow of the death
me I fear no human
going to church every Sunday
make them no see my down fall
I got my enemies at my back
wey wan drop my hashtag ah
but I gat God for my back ah
his my best fighter
chorus:
help me tell them say na grace o oh
(tell them say na grace)
help me tell them say na grace o oh
(tell them say na grace)
brother (tell them say na grace o oh
(tell them say na grace)
help me tell them say na grace o oh
(tell them say na grace)
Yupest
badora beat