Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

If you're sitting in my corner

Sit tight we are about to ball now

No dey form sho ti gbo na?

And I go wow everybody bi ti burna

Tell me say she won't mind

Na so she start to de comot pant

Tell me all the things wey she like

She dey tell me, tell me, tell me all the things wey she want do me

She dey show me how she want do me

Plenty people self try been wan fool me

So No dey tell me what I gas do

No dey tell me what I gas do

I no be person you go like fool

God no go give you more than you can handle

She want to see the things that I do

So I refer to the solo wey dey bible


So make we rub mind

Make we rub mind

You know I can't lie

You get so many things, I go like climb

So if you don't mind

And if you won't mind

Girl I can not fight

I get another girl wey go off pant


She say she want fight

She gat me standing upright

When I talk you go talk say I dey punchline

Carry riffle come your gun fight

Naso she don climb

Ride ride ride, no be small ride

See the things she do with her small mouth

And I'm loving all the way that her body bounce body bounce


Oya tell me na who off light o

Ama hit it just one time o

And she dey say I be the kind guy o

She go like dey with for a long time o

I say oh no!

When you dey give me, you go know o

When you show me the level we go go o

Who no go go o?

So carry me dey go o ehn


Make we rub mind

Make we rub mind

You know I can't lie

You get so many things, I go like climb

So if you don't mind

And if you won't mind

Girl I can not fight

I get another girl wey go off pant


She's so shy

But she'll do whatever when she's gets high

Calling all my dealers for the best flight

Just to get high!

And have a good time

On a second guess

Her booty long you no fit get the circumference

I guess you now know the reason we became friends

Why we became friends

So oyinma undress o


Oya tell me na who off light o

Ama hit it just one time o

But she dey say I be the kind guy o

She go like dey with for a long time o


She say oh oh!

When I dey give you, you go know o

When you show me the money we go go o

Who no go go o?

So carry me dey go o ehe


Make we rub mind

Make we rub mind

You know I can't lie

You get so many things, I go like climb

So if you don't mind

And if you won't mind

Girl I can not fight

I get another girl wey go off pant

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status