Jaye Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Jaye - Crings
...
Jaye by Crings
AJEH
Um hmmm um
This one na original Afrobeat
One jaye wey I jam for club
Shey me I meet am for club
The time is after two! Two !! Two!!!
She say she wonna sleep over
She wonna take me to cloud 9
But she get figure eight 8️⃣
The girl was a full package
Even me I Dey eye am
She looks like my heart ❤️ desire
I would love to marry her
I would like to see your father “”ehee””
She touch my body from head to my toe
I love the way she lick my zoon
Open my Shirt and take my trouser away
Away !
The way she Dey put it
She sabi ooooh she sabi
Even me I Dey feel it
Che! Che!! Che!!! Jomoh
Falling in love with you no be scam
Anything you want I go do am thanx two
Cause after me na you
You! You!!
Anita with big bom bom
I’m in love with your nyash “I’m in love with your nyash””
You know you get figure eight
E no Dey let me to concentrate
Anita with big bom bom
I’m in love with your nyash “I’m in love with your nyash””
You know you get figure eight
E no Dey let me to concentrate
Auntie Cinderella ❤️”auntie Cinderella “”
How much you Dey do for a night “”how much you Dey do for a night””
Is it naria or dollar “dollar “
Which one you want “”which one you want””
Cause me I be bad boy “”Ajeh “”
But the way am looking at you “”Crings “”
Is like I have fall in love with you “jomoh “
Please can I get your number
Give me chance in your heart ❤️ so I can park my things and go please don’t tell me no
Cause all my money I go spend them on you
Shey you Dey hear me so
Many girls is outside there
But na only you I Choose
I love a girl with big bom bom
Hope say you get tatoon “”hope say you get tatoon””
One jaye wey I jam for club
Shey me I meet am for club
The time is after two! Two !! Two!!!
She say she wonna sleep over
She wonna take me to cloud 9
But she get figure eight 8️⃣
The girl was a full package
Even me I Dey eye am
She looks like my heart ❤️ desire
I would love to marry her
I would like to see your father “”ehee””
She touch my body from head to my toe
I love the way she lick my zoon
Open my Shirt and take my trouser away
Away ! Away!!
The way she Dey put it
She sabi ooooh she sabi
Even me I Dey feel it
Che! Che!! Che!!! Jomoh
Falling in love with you no be scam
Anything you want I go do am thanx two
Cause after me na you “”na you”
“””Crings “”
Anita with big bom bom
I’m in love with your nyash “I’m in love with your nyash””
You know you get figure eight
E no Dey let me to concentrate
Anita with big bom bom
I’m in love with your nyash “I’m in love with your nyash””
You know you get figure eight
E no Dey let me to concentrate
Crings