Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Coming to the world of no peace

Am lossing my patience

Still yet nobody notice me

They really wanna know

But I stay silent no matter how the thing go

I got debt I won pay, Share me two odds I won stack

Eni rowo loju ala dunnu maybe he think say nah play

Calling me messier a lot of life I'm gonna save


I realize as I grow

Fake love over flow

Go hard or go home

So weak stand my toes

Mehn I'm so weak to stand on my ten toes


Putting my best but no support

I get out of my comfort

I'm bad no be my fault

I want to change my mummy old cloth oooo

And I want to change my mummy old cloth oooo


Dem say good thing no Dey last

Na you lose guard for ur zone

For d betterment of my family

Any extent I go go

This can life wey I dey live

Can be taken anytime

Make I no dey young na my prayer point

If I dey pray every night

Putting my best in all I do

Ti ba make dem go blame me

Who go change maale old shoes

Koma lo pe mi old fool

I will be clocking 20 soon

I no fit Dey claim seniority

For my dady one room

Mo Fi ile le mo gba ta lo

Awon ota mhi mo yeye won

Gat no tolerant anymore

But at the same time I Dey pass ewe

When my two odd don come sure

Make my parent no pass away

Miosha gba fo

Mon ka sho wale

Nobody to ask me

Tewo si Venmo

Mo yo Zelle

Na wetin street taught me

She eru egbe mo disagree

Ori iya mhi gba mhi

Oluwa mo gbo ju le

Jah jehova mama dami

Forgiveness fun ise to burst

Ton fin wa osu mhi ni. Cali

Towo ba ba Oma Ba mhi


I realize as I grow

Fake love over flow

Go hard or go home

So weak stand my toes

Mehn I'm so weak to stand on my ten toes


Putting my best but no support

I get out of my comfort

I'm bad no be my fault

I want to change my mummy old cloth oooo

And I want to change my mummy old cloth oooo


The grace no be de same

The young is winning than the older ones

No be say we Dey play

Oba to da eyin

Sha ni oda won

I no fit to do bad

But this shenking don dey over

12k polo quick dey brown

Cuz no change

Omo na wash and wear

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status