Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Ordinary things wey dey make man cry

All the pretty things wey dey make me sly

For the petty things wey dey make man sigh

Ordinary things

Extra ordinary eyes


Journey my side

For the scenes and sins

Wey dey hold down my life

For the pains and gains

Ive been living my life for

Oluwa lo sho mi

I no get shishi rara

Thanks to my guys wey dey give me raba

Family friends and foes wey dey wonder

Oluwa lo bo mi


Na dem dey wonder if Michael don go sell one of hin toes

For your dreams

Na u carry my matter for head still dey fill my cups

I hail Thee

I don want to end it right here

Give me right sense

Settle my dues

As I carry my pen

And I write down my fears

This time with tears

Couple my lens

Try make the roads clear

God Almighty

Na u no deny me

striking all the evil eyes

Wey me no see

As Im waking up

And I stand on my feet

Iwo losho mi

See they already sight me

Na dem dey despise me

Every night scenes

Dem b wan devour me

Captivate me

Me coordinate still

Honestly

Sho mi JAH


Journey my side

For the scenes and sins

Wey dey hold down my life

For the pains and gains

Ive been living my life for

Oluwa lo sho mi

I no get shishi rara

Thanks to my guys wey dey give me raba

Family friends and foes wey dey wonder

Oluwa lo bo mi


As I carry my cross

Waka jeje

Kosowo lapo

Battles wey me conquered

Oluwa lo funmi

Even days wey me no get shishi lapo 
No sabi to beg mo ma kako

Even shoes wey me put on na borrow

Dem no know

I no mind I dey go for dem free shows

Die minute dem call I still pick go

humbleness na hin calm the ego

And it flows

When depression hook me

Na me still hold me

Suicide don already sit me down

Nibati gbogbo e su mi


Journey my side

For the scenes and sins

Wey dey hold down my life

For the pains and gains

Ive been living my life for

Oluwa lo sho mi

I no get shishi rara

Thanks to my guys wey dey give me raba

Family friends and foes wey dey wonder

Oluwa lo bo mi


God Almighty

Na u no deny me

striking all the evil eyes

Wey me no see

As Im waking up

And I stand on my feet

Iwo losho mi

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status