FREENEMIES Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Omoh i feel so many pain
Peh he go be one day
And I work so many days
Omoh no holiday
And I pray everyday
kibaba bamise
Kolorun shomi yeh
Kin ma wole jade
Person way trust Peh ole duro
Shomo pole japaa
Ma gbokan le eyan brother
Eyan biru juu tiger
And it look so deep in my mind
nah who I tell nah nah he go know
Kosi eni tio wuwa ibaje
Lati aye baye ni Adan dori kodoo
Brother no Dey trust person
Cuz person Dey do person
And if you trust person
Omoh you go learn lesson
Brother no Dey trust person
Cuz person Dey do person
And if you trust person
Omoh you go learn lesson
Nah them tell me say If wan be person
I must to chop person
Cuz nah person Dey do person
So Me I don learn my own lesson
Mi ole fara we wan but bigger man
Awon na main masho loo
Na matun pada waa
If he turn to perlava
Nah friend Dey turn to enemies
If your success come you go know
Then go do like say them like you
But Oju aye nhi won show
Lailah Ila
Inllah lah
Mohummodu rusullulah
Wahi no lie fun Abi Inu eni
Tabati Ada fun awon ota Mi
Brother no Dey trust person
Cuz person Dey do person
And if you trust person
Omoh you go learn lesson
Brother no Dey trust person
Cuz person Dey do person
And if you trust person
Omoh you go learn lesson