Bad days ft. Otega Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
G-swagg
Kosi Eyan nbe ohh
Otega kan bayi
Otega gangan
Bad days thought nigba ti'owo shey ojoro
Man hustle tire then oju pon roro
Many times lo n shemi bi kin lo pikin so
Ati fi okun si'orun yen kotun wa ro run oh
Ah Iya ti jeya gan
Baba ti jeya gan
Back then wo kosi eni tofe kiwa gan
Cos We no get money poverty bawa Fira gan
Hustle ki' owo pe ko bad tin ba Wa G-wagon
Mo tepa mo hustle mi layemi kin le di eniyan
Woni tin ba fe je eniyan
Moma je eniyan
Toba de sumi kan ogiri moma j'eniyan
That's why I no dey chill with them awon oni baje eniyan
Ti'olorun osun
Ti'emi gan osun
Ti'opon sun woni mo'nshey ogun
Them say I get talent oke yen deni target
Jen tete de be ki yellow mi Tori garment
I no say they know no ohh
Say I don dey Sapa before I start to flenjor how many story I won talk oh
I no say they know no say I don first dey when the money no dey
They just dey use me play suwe
I no say they know no oh say I face my hustle b4 I start to flex oh
Why them come dey vex
It's funny they know no oh
It's funny they know remember
When them be they fuckup like Nepa
Them be dey whine my federal
Them Dey whine my state
But them no fit to run my race
They no fit to block my space
Omo there's nothing like craze
It's like a movie
From start e be like say them dey do me
But up till today I still dey play my roles
Aye o'foh Till the day that I'm gone is not the end of the story Otega
Toba sele tan emi nikan ni mada gberu mi
Wonle dare mi uncountable ni emi tounbe numi
Won fe kin soro won sha femo ikan to'unbe numi
Nigba toye ko render help woni bere gberumi
Boys are not smiling igboro o flenjor
Nimo shey n tepa mo ise mi kin le jeun
Omo ti Komu owo kosi ile barbar kole gerun
Baba change my story make I get levels
I no say they know no ohh
Say I don dey Sapa before I start to flenjor how many story I won talk oh
I no say they know no say I don first dey when the money no dey
They just dey use me play suwe
I no say they know no oh say I face my hustle b4 I start to flex oh
Why them come dey vex
It's funny they know no oh
It's funny they know remember
When them be they fuckup like Nepa
Them be dey whine my federal