
I'M IN LOVE ft. E Wayne Lyrics
- Genre:Afro Soul
- Year of Release:2024
Lyrics
Omo'gbon Moti Jogo
...
As we met for the first time
Then I know that she's my girl
She like to dey buga
Set awon ololo'n o
No be say she dey shako
She just won dey impress me
As me want to dey oppress her
She still con dey impress me
Ole le ole
She wanna steal my heart again
No be say I dey craz
I just wanna be with thee
I think I'm in love oh oh
I think I'm in love with this girl
Baby come be my own oo
Baby let me touch your body
Chorus
I'm in love
I'm in love
I'm in love
I'm in love uhh oh oh
My darling
Sun mo mi
Ole nhi she won steal my heart e
Omo'ya mhi
To'n sanding
She too fine she won impress me kilode o
Just want a difference in her
But she tell me say she won take my heart
'Won tun de oo
This thing be like Korean film
Nah loving up and down
No dey give me rest
'won tun dey o
Say loving you for days
Your love dey flow in my vane
I know what I mean
But I no fit to explain
Deep down in my soul
I'm in love with you I know
She won steal my heart ohh
That's why I say ole oo
Ole le ole
She wanna steal my heart again
No be say I dey craz
I just wanna be with thee
I think I'm in love oh oh
I think I'm in love with this girl
Baby come be my own oo
Baby let me touch your body
Chorus
I'm in love
I'm in love
I'm in love
I'm in love uhh oh oh