Habakkuk ft. Morrelo Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Habakkuk ft. Morrelo - Monaky
...
As I Dey waka this trail
Pray make I no see quanta
Pray make I no see wetin no dey palash
Goodness and mercies follow me up n down
Cos life Nawa
Some yarn opata, talk say stammerer no go say baba
Better Reminder to further push the plan
Na bad workman dey carry blame cutlass
Jump am pass
Tell em everything na time time time , time
Can't hurry the timeline
It gets better like old wine
E go come
Everything na time time time timе
Can’t hurry the timeline
It gеts better like old wine
E go come
E don tey whey I realize
Everything dey clear in time
See to reason no be crime wetin Dey my mind
No be any man concern
Your 6 fit to be my 9
Make you no go look my time
Oga make you cool down cause
Everything dey clear in time in time
Oya make I give you some instances
Everybody approach am differently
I fit get hotel make you get Bentley,priorities
Nobody be lazy person
Fist ever ready be like praying mantis
Me and you dey talk the same thing
I say na father you say na catechist
Tell em everything na time time timetime
Can't hurry d timeline
It gets better like old wine
E go come
Tell em everything na time time time time
Can't hurry d timeline
It gets better like old wine
E go come
E don tey whey I realize
Everything dey clear in time
See to reason no be crime wetin dey my mind
No be any man concern
Your 6 fit to be my 9
Make you no go look my time
Oga make you cool down cause
Everything dey clear in time in time