Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2024

This song is not currently available in your region.

Lyrics

Can’t Come Close ft. Majeeed - Vector

...

Lyrics added @baku_mentulation

Majeeed baby Majeee

shamoh!

Omo I dey see you from afar

Omo I dey see you from afar

Hmmmn!

Omo I dey see you from afar

But e get why I can’t come close

I can’t come close

Shebi I dey see you from afar, kai

But e get why I can’t come close

I can’t come close

But I sabi say e dey tinini,

toh noh noh

It is giving “kin s’omolo“

Killing Eleleh!

If e use bide na sekere

But I realize many things

like how I feel for you

Let me even tell

Hmmmnh!

'Cause how I feel is true

My girl am a busy guy noh noh

I just want wanna let you know that

You Dey beat for my heart gon gon

I Dey see you every day for my junction

And even if you be stocker I know my babe

As long as I go see you every day y

You got a fine face

slim Ikebe Ikabe wey go man see shegé

uhnn. My Melanie she too fine skins

She Dey rolling bebe

Likey genzy

and when she don jogodo

On her whisky She go tell me babe

I want that thing

Unn. You’re My melanin she fine skin

She Dey rolling bebe like Jenzy

Cause she don jogodo on her Whisky

She go tell me babe I want that thing

Ham” Is true that I feel you feeling something

I Dey level over the thought be because is nothing

From the wild to up heal from the hip the buzz is more than money have to cost

The price is higher than PMS at the Pos

And I dey see all your highlights at the cup

I mean your games nicer at the Junk

But to the end i laid the background song like

This the song that I was talking about

I say you tizzy when you were walking about

Though I was busy but your thoughts is allow

Yes I was busy but your tough was around

I Dey OBS I Dey OBS I DEY obs

Omo I Dey see you from afar

But he get why I can’t come close

I can’t come close

Sheybi I Dey see you from a far

Shi tay tay

But he get why I can’t come close o

I can’t come close o

but o sabi say he dey tiy ni ny tor nor

It is giving ki ma Shomo lo

Killing me elele

If she use bid na shekere

but I reali many things

Like how I feel for you

Let me even tell

Hmm cause how I feel is true

Fine girl Dey see you from afar

but he get why I can’t come close o

I sabi say you dey ti ni ni elele

It giving kin shey OMO lo

Lyrics added @baku_mentulation

More Lyrics from Vector Songs

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status