Ikorudu life Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ciddo para
Omo alara
Ninety
Na jejely I dey my lane dey hustle
Hustle hustle
I no dey find wahala I no dey find trouble
Trouble trouble
But if you want wahala aye ma bae kedun
Ke dun
I dey push my p for Nigeria
From ikorodu wor ferry terminal
Make I fit dey rock every original
Make I fit dey rock every original
I dey push my p for Nigeria
From ikorodu wor ferry terminal
Make I fit dey rock every original
Make I fit dey rock every original
Man dey kill a man cause of the raba
Woman kill a man cause of the raba
Brother killing brothers cause of the raba
I don see a lot I dey miss my mother
Wo ni pé wo fé help mi
Awon to fe help me
Lo tun underate me
Wo ni pe ko shay grace ni
Oshe lo we shay ni won hate mi
But time ti mo wa yi ko saye kani pé
Bakky ti owa olori table ye ni Ko bami gbe
Modupe lo wo olorun pe ori bami shay
Oya dupe lo wo olorun pé ori ba e shay
Na jejely I dey my lane dey hustle
Hustle hustle
I no dey find wahala I no dey find trouble
Trouble trouble
But if you want wahala aye ma bae kedun
Ke dun
I dey push my p for Nigeria
From ikorodu wor ferry terminal
Make I fit dey rock every original
Make I fit dey rock every original
I dey push my p for Nigeria
From ikorodu wor ferry terminal
Make I fit dey rock every original
Make I fit dey rock every original
Won fe damu mi
Eleda mi saanu mi
Oh my God oh my God
Hustle wan dey Conjor me
Oh it's Toblez mix