
On Top Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ota loma jan awa si mawa ni waju
King of the street dem a call me asiwaju
If you don't know your place man dem ah go knack you two by two
Puff puff pass and don't choke on my backwoods
Wetin dey give wey I never take am
See finish I don take am
God wey dey give life
Still dey take am
This money I must make am
And to the kele wey I cry for back then
Tell her make she no go sleep on me ahn
Fun awon nigga tan je oju mi back then
God pass man make una dey see am
Shebi oro mi de lon so
Kiwon ma so iso kuso
Awon elenu razor
Coz they can't get enough
They say I'm feeling pompous
Coz na me dey give Ballon dor
Chilling from eko to London
SPN we on Top
Girl with a big bum bum when she dey ride on top
She knows she gat no hold on me
Why haven't you cum
Because your baka big like igbetiti
Me sef I don drink odejiji
Jam your body like Jimmy jatt
Anytime any where I go dey
Wetin dey give wey I never take am
See finish I don take am
God wey dey give life
Still dey take am
This money I must make am
And to the kele wey I cry for back then
Tell her make she no go sleep on me ahn
Fun awon nigga tan je oju mi back then
God pass man make una dey see am
Shebi oro mi de lon so
Kiwon ma so iso kuso
Awon elenu razor
Coz they can't get enough
They say I'm feeling pompous
Coz na me dey give Ballon dor
Chilling from eko to London
SPN we on Top