WOMAN WRAPPER Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Wi Wi Wi Willis Giddem
Sokoto no go contain
No go contain
Bad guy bad guy
Woman wrapper
Woman wrapper
Woman wrapper
She say I be sinner sinner
Wey go chop and leave
Bad guy bad guy
Woman wrapper
Woman wrapper
Woman wrappeeerrr
(Wi Wi Wi Willis Giddem)
I know you think
Say I be ashewo
Yes I be Ashewo
But bum bum make Tony press
Turtle and brake combine
Me I no dey liee
See I dey chop girls like Asaro
Omo I be agba awo
And if I enter the place
Moma shana wole o
All the girls dem be calling me
Papi
Papilo
I get money and I want to faaji o
Daddy dancing awilo
Its a shutdown when I enter party o
Papi
Papilo
I get money and I want to faaji o
Daddy dancing awilo
Its a shutdown when I enter party o
I be omo palm groove
Oniru water side o
Pull up in a benz not a motorcycle
God dey my front
E dey by my side too
Side too side too
Me I no dey sight you
You no like me
Omo I no like you
And if you like me
Gracias thank you
Fight you fight you
Why I go dey fight you
When na money dey my mind
I don dey go far now
And all the girls
All the girls don
Dey find me now
I don dey try hard now
And if I like I put choir
for my triad now
(oh oh oh oh)
Make dem dey run their mouth
I no dey try no dey
Try to dey shalaye o
And when I enter the club
Moma shana wole
Moma shana shana
Papi
Papilo
I get money and I want to faaji o
Daddy dancing awilo
Its a shutdown when I enter party o
Papi
Papilo
I get money
And I want to faaji o
Daddy dancing awilo
Its a shutdown
When I enter party o
I be omo palm groove
Oniru water side o
Pull up in a benz
Not a motorcycle
God dey my front
E dey by my side too
Side too side too
Me I no dey sight you
You no like me
Omo I no like you
And if you like me
Gracias thank you
Fight you fight you
Why I go dey fight you
When na money dey my mind
Sokoto no go contain
No go contain
Bad guy bad guy
Woman wrapper
Woman wrapper
Woman wrapper
She say I be sinner sinner
Wey go chop and leave
Bad guy bad guy
Woman wrapper
Woman wrapper
Woman wrappeeerrr
Sokoto no go contain
No go contain
Bad guy Bad guy
Woman wrapper
Woman wrapper
Woman wrapper
She say I be sinner sinner
Wey go chop and leave
Bad guy bad guy
Woman wrapper
Woman wrapper
Woman wrappeeerrr