Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2024

Lyrics

I just de dem

Boys wan diss me

But no wam

Dem go soon turn history

For this game

Nobody fit kill me

I be boss you be boy

You baby de miss me


I just de dem

Boys wan diss me

But no wam

E go soon turn history

For this game

Nobody fit kill me

I be boss you be boy

You kele de miss me


I mean me yes me

You baby dey miss me

She Dey road dey come

My yard men the rest

Nah history

Nah you gather all this kele

No nah me get this three

I no like to carry talk

When I speak you listen

Ehh God punna sweet abeg

As I enter I just spread her

Leg fake love whine her

I just dey pretend

You no know who be who

Wait till e red

I dey my lane me

Me I no Dey carry do

Energy dey you go

Think say I be blue

You be baby but

Nah me nah em be

The boo play dumb

No cap them go

Think say you be fool



I just de dem

Boys wan diss me

But no wam

E go soon turn history

For this game

nobody fit kill me

I be boss you be boy

You kele de miss me


First of all

I no be anybody mate

I no drop for minute

And dem begin jubilate

Blackrose na me de

Put am for their body

All these rappers na my sons

Dem suppose de call me daddy

God is good

The way I de deliver

Your kele on her kness

She don turn to believer

You de follow me talk

Who de give you this liver

Make my left leg bend

The day wae I go leave her

I still de ask

Kilo shele gan gan

Shebi na my fault

If your kele shake bum bum

Money long

ABJ to London

Everywhere stew my G

And the rice e don done

Officer what's with

All this long talk

All because you want to search

You don de touch my bum bum

To be youngin for this country

My G it's a torture

But no matter

How dem hate

Dem no go fit

Touch us


I just de dem

Boys wan diss me

But no wam

Dem go soon turn history

For this game

Nobody fit kill me

I be boss you be boy

You baby de miss me


I just de dem

Boys wan diss me

But no wam

E go soon turn history

For this game

Nobody fit kill me

I be boss you be boy

You kele de miss me

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status