Who dey zuzu Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I say na who
Na who na who
Na who dey zoo zoo zoo
For my lungu
I've been a gee
Since I was in form two
I no dey joke
No shiny my 32
Body no be firewood
But I no dey Believe in your miracle
If it's raining cash I'm
Available
And If it's raining love
No be me and you
Ko ko ko ko
Who dey knock pon my door
I'm sleeping
No try to wake commodo
Who won tryna wake me up
Suppose know say anything
Wey you find you go see
Now now now
High me nor nor
Like me shark tramadol
Ontop your matter
I fit take Panadol
Vibration!
High tension
Altercation a
Cation
Situation
For the nation
I say na who be the bagar
Wey won run over me
Gangster moves
Every time you see
Over the cliff
Dem salute like say
I be the bangalee
Bachali like say I be
Mohammed Ali
Attention!
Anytime u see me
Stand at ease
Do any how
You go get receipts
Vibration!
High tension
Altercation
Cation
Situation
For the nation
Ele won
Ele won
Ele won won won
Ele won
E sa won
E run won
Ele won won won
Welle won
Mo ni efrebor
Iya won
Ele won won won
Ele won
E sa won
E run won
Ele won won won
Welle won
I wanna shot my shoot
Plenty enemies don throw katapot
Who be dis kele make I cook
Am for my pot
And nobody fit drag me for my spot Haaaa
Mama tell me boy
Make I slow down
Becos all dis boy Dey Para
Make nobody tell me waiting
I no ooo
Me I don dey play dis game
Since 1960 eeee
Bumba!
Ogologo jim jim
Pile up my victim
Eye for an eye
Forgiveness is a weakness
Seen is believing
I'm not resisting eeh
Only jah Jah fit bear me witness
Yeah