
Life I Chose Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
This is life I chose
I like to do it on code
I fit carry 5 bitches on a roll
Get one kale wey no wanna let me go ooo
Another one always calling on the phone
I get my baby make una leave me alone oo
I get my piece I'll never be alone
Looking for me make you come to my zone
Cuase I get god and you know nothing do me
Chop mu gbedu like you chop indomie
Remember when I never chop belle full ooo
Be person wey chop na him dey belle full ooo
I just want dey with my guys and be cruising
I've got to win everyday and not loosing
Remember when she left me just because I was broke
Just because sey I no get money to buy you a rose
Or buy you gold
This is the life I chose
Brother man on a roll
Always chasing muller
You know kamisati-lowo
This is the life I chose
Brother man on a roll
Always chasing muller
You know kamisati-lowo
You know I come from the trenches
Me no get money for rent
Told you to talk to you friend
Make he do me some help
He tell me make I help me sef
He tell me make I no relent make I buckle my belt
Now wey I don buckle my built
They wan tap inside my wealth
Them dey ask me for help
And I tell them make they help them seft
Cuase I get god and you know nothing do me
Chop mu gbedu like you chop indomie
Remember when I never chop belle full ooo
Be person wey chop na him dey belle full ooo
I just want dey with my guys and be cruising
I've got to win everyday and not loosing
Remember when she left me just because I was broke
Just because say I no get money to buy you a rose
Or buy you gold
This is the life I chose
Brother man on a roll
Always chasing muller
You know kamisati-lowo
This is the life I chose
Brother man on a roll
Always chasing muller
You know kamisati-lowo
Oluwasparrow
Yeh yeh
This is the life I chose
I like to do it on code
Them they call me huchooooo
Them they call me huncho
Am living my life every day I dey cho
Am living my life
Them they call me hucho
Am living life
we steady on the road
Am living life
we steady on the road o