Party Lyrics
- Genre:Afrofusion
- Year of Release:2024
Lyrics
Anytime I look at the Keybord
I see me then you together
Baby you sweet like shito
Nobody above you ah
Make we go find cool place make we go dey
I wan do you something crazy ,crazy
Make we roll for the party ,make we roll for the thing
Roll for the party ,make we roll there
For the party we go do things wey
People no go fit think straight
The way ,we go dey shaky body ego be different oo
For the party we go do things wey
People no go fit think straight
The way ,we go dey shaky body ego be different oo
Party don start ,I say party don start
Tell your Girls say party don start
Party don start ,Party don start
Tell your boys say party don start
Party don start ,Party don start
Tell your friend say Party don start
Party don start ,Party don start
Tell your girls say party don start
DJ turn up,turn up make I feel eer
It's a party vibe let the thing play
We go party all night long ee ,all night long
Hands in the air make we celebrate
You Dey talk sef we no dey hear ee
Pamparare we dey jubilate
Man dem no dey see clearly
Mile gbome mile gbome gbo gbo agbe dudu kple nyornu vio m3d3 kuku enwak ,afi mia jo n3ny3 jima m3ny3 kporgo m3bu dey nutom3
Miyornu norvi kporjujor lagbe yame m3gana nad3k3 ,nat3d3 jiwoo noleme s33 ahaa nu konkor d3ka
For the party we go do things wey
People no go fit think straight
The way ,we go dey shaky body ego be different oo
For the party we go do things wey
People no go fit think straight
The way ,we go dey shaky body ego be different oo
Party don start ,I say party don start
Tell your Girls say party don start
Party don start ,party don start
Tell your boys say party don start
Party don start ,party don start
Tell your friend say Party don start
Party don start ,party don start
Tell your girls say party don start
Party don start ,I say party don start
Tell your Girls say party don start
Party don start ,party don start
Tell your boys say party don start
Party don start ,party don start
Tell your friend say party don start
Party don start ,party don start
Tell your girls say party don start
Aha kye
Hwɛ the way ha kye
Yɛne nom nsa ne yɛn fa dwene
Yɛne nom nsa ne yɛn fa dwene
Aha kye
Hwɛ the way ha kye
Yɛne nom nsa ne yɛn fa dwene
Yɛne nom nsa ne yɛn fa dwene