No Force Am (NFA) ft. Ugwaa Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Hon paddi Oshamo
Oluwa Billions in the building
Hon
Me girl your freakiness dey make me want to finesse
And your sexiness dey make me want you sit next to me
Still wanna put my mama in a black Benz
I wouldn't put you on a flex without a paycheck on me
I can't deny you're not an exception when I dy count my blessings (count my blessings)
At the same i no go let nobody use the space I give them to stress me
Another Riddim man dem carry come again
Gbedu wey go make my people burst ijo
Activate a new dance with my pretty kele
This kind of Riddim be like heavy flow
A big black sound man dem unleash again
Tell em your fellas and lovers kan wa jo
Activate a new dance with your pretty kele
Understand say life na come and go
So no force am
I'm writing this to tell you that I love you baby
I will be right back to me when hustle pay me
I've been on the road I miss you like a baby
All the pictures that you post I had to save it on my screenshot oh
She be my too sure
Like a loud dealing plug say she dy too crush oh
She no dy too talk
Other girls stress me but she be top notch oh
TBS lati pade l'egbe Obalende
O wa mi wa Ikate a wa ninu aparte
Me I no go lie she dy burst my brain
She tell me Oluwatoyin I like your name
I no go lie you're not an exception when I dy count my blessings
At the same time I no go let nobody use the space I give them to stress me out
Another Riddim na we carry come again
Gbedu wey go make my people burst ijo
Activate a new dance with my pretty kele
This kind of Riddim be like heavy flow
A big black sound man dem unleash again
Tell em your fellas and lovers kan wa jo
Activate a new dance with your pretty kele
Understand say life na come and go
So no force am
Shey you go dance for me coz me I go spray money
When you feel lonely you can call on me
I be that sharp guy you can hope on me
The future is in my hand Oloun gbor won de ma mon mi pka
I can't deny you're not an exception when I dy count my blessings
At the same time I no go let nobody use the space I give them to stress me
Another Riddim man dem carry come again
Gbedu wey go make my people burst ijo
Activate a new dance with my pretty kele
This kind of Riddim be like heavy flow
A big black sound man dem unleash again
Tell em your fellas and lovers kan wa jo
Activate a new dance with your pretty kele
Understand say life na come and go
So no force am