Mumu Yesterday ft. Major Wenz Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Bloodline
Ha ha
If dem tell you say e easy
na scam
Ta rara rara rara rara
Yaya ya ya ya ya
I waka commot from the ghetto
Two years time I came back with motor
When I dey cook myself work night and day
Nobody knows
Like play like play we make am
Who God don bless no one can curse
Back in the days dem mock me
Back in the days dem say I not fit do am
Mumu yesterday
Na VVIP today
Na from clap dance e go start
From smoke fire go catch
Gen gen gen
Mumu yesterday
Na VVIP today
Na from clap dance e go start
From smoke fire go catch
Gen gen gen
Abeg abeg oo
Me self I dey do my own oo
I nor come to play oo
Na money I want oo
Some of dem hate hin the boy hate hin the boy ee
Nor mind dem
Dem say e do dis and dat hate hin the boy ee
Oya see me now
Mumu yesterday
Na VVIP today
Na from clap dance e go start
From smoke fire go catch
Gen gen gen
Mumu yesterday
Na VVIP today
Na from clap dance e go start
From smoke fire go catch
Gen gen gen
Look my face ooo
Luku Luku
Look look luku luku
Look my face ooo boju boju
Look my face oo no boju boju
my eye dey red oo
eyes on the cash
Eye on the cash and eyes on the ba
Look my face ooo luku luku
Look my face no boju boju
Only Eledumare fit turn leggedis to Benz ooo
Na Mama prayers dey work for my head oo
Nor be my power na Oluwa show me love
Hey hey Na Mama prayers dey work for my head
Samise
Mumu yesterday
Na VVIP today
Na from clap dance e go start
From smoke fire go catch
Gen gen gen
Mumu yesterday
Na VVIP today
Na from clap dance e go start
From smoke fire go catch
Gen gen gen
Tenken tenken tenken tenken tenken
Dem dey run their mouth
Tenken Tenken Tenken Tenken
Chan Chan Chan
Chan Chan Chan
Ye ye