Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Bro I dey tell you, them never go fi stop we oh

Ebe God way dey watch we

All this hate and susupon

Ego come full circle, dem go watch we shy


Yeah, ah

It's B B B

Wetin man no see before

Boamah Made-It

Agye Nyame


I'm not what they say I am

I'm rising up and

I won't back down

I'm more than the words and sham

Champion

Yeah I wear my crown


Oluwa just dey Protect me

Dey provide for me

Even through the darkness he dey light for me

The only one I see

No be hide and seek

He dey my side everyday


Bad energy stay away

If you no dey like me

Take your hate away

No be you go validate

Me I know my body

Underestimate

Feel free

Me I be the don dd don dd don

Keep up the hate

Na you way be the Jon

Over sabi

Busy body

Running your mouth

Ain't got nothing on me


Me

I still go dey thrive

No matter the condition

I still go survive

Na me dem dey eye

If I jump they jump

So tell me who be the guy, still


Dem say we no go make am

Dem put we for street

But ebe we dey provide, still

Wanna eye tier

No be today

So listen carefully


Bad energy stay away

If you no dey like me

Take your hate away

No be you go validate

Me I know my body

Underestimate

Feel free

Me I be the don dd don dd don

Keep up the hate

Na you way be the Jon

Over sabi

Busy body

Running your mouth

Ain't got nothing on me


Stay away, yeah yeah yeah

Take your hate away

Oh na na na na

Validate

Estimate feel free

Don dd don dd don

Chale, na you way be the Jon

Yeah, busy body

It's B B B

Ain't got nothing on me


I say

Dem go watch we rise

Be mesmerised

At the sight

That meets their eyes

No disguise

Free your mind

Live my guy

Ignore the lies

You're the reason

Why they try

You're the prize


Dem go watch we rise

Be mesmerised

At the sight

That meets their eyes

No disguise

Free your mind

Live my guy

Ignore the lies

You're the reason

Why they try

You're the prize


Bad energy stay away

If you no dey like me

Take your hate away

No be you go validate

Me I know my body

Underestimate

Feel free

Me I be the don dd don dd don

Keep up the hate

Na you way be the Jon

Over sabi

Busy body

Running your mouth

Ain't got nothing on me


Bad energy stay away

If you no dey like me

Take your hate away

No be you go validate

Me I know my body

Underestimate

Feel free

Me I be the don dd don dd don

Keep up the hate

Na you way be the Jon

Over sabi

Busy body

Running your mouth

Ain't got nothing on me


Ain't got nothing on me, ooo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status