Port-harcourt Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Port-harcourt - Vicoka
...
Lyrics by BHIG Lloyd
.......
Life E no easy for port harcourt
Food for the table my mama does
Even as unwatakiri
She go dey Waka from Borokiri to trans-amadi
Just to feed us, Papa sef been leave us
they know us ooh dey cut off,
Cut off like scissor ohh
Me i go fit die for my mama, cause me I no won cry say my mama lose me I go fit kill for my mummy, Mummy wipe your tears I'm sorry.. The person you are looking is a bad boy but when him mama talk nah attention anything you talk nah your concern.. All my decision nah for mummy..
She been dey walk from trans-amadi then moving down to Borokiri..
She no go let me hungry ooh I love you my mummy
She been dey walk from trans-amadi then moving down to Borokiri She no go let me I hungry uuh I love you my mummy
..........
Let me tell where the story started from
My daddy left my mummy to Carter for me
The pressure E dey choke me as the only Son
Aboy don dey hustle since a little boy
but I know ooh I know
say Dem won check say I don fall But I shake uhmm my foot I stand strong I be worrior
Normally one time for your own oluwa Borna legend E ooh Ajebo the Hustler
She been dey walk from trans-amadi then moving down to Borokiri She no go let me I hungry uuh I love you my mummy {x2}
~BHIG Lloyd