GOOD VIBES ft. Horly D Lyrics
- Genre:Acoustic
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmmmm aye aye
Hmmmm aye aye
Ama wave giver holiy d holiy d
Boomer noni
I've been on this hustle for long time omo no time to Dey check time
Shey you know say nobody go help you eeee
So you gas to focus on your hustle
Boomer really gat me on this big jam
For hood make we just Dey give them good vibes
Enemies fe mo bi Tin ma Gbegba eeeee
Won ti gbabe pe adura Lon gba
Never stoping till I get the big bag
So I move straight not in zigzag
Awon te mi ready to Dey gbori wole
Make you no Dey think say we no get vibes
Kowo wole Kowo wo le
Everyday we hustle ki owo sha ti pe
From Monday to Sunday
Have been on my grind kin ri ba ti she
Kowo wole Kowo wo le
Everyday we hustle ki owo sha ti pe
From Monday to Sunday
Have been on my grind kin ri ba ti she
I Dey face my grand I no Dey look face
Omo Ope ton gbara a bi og
Awon te mi da me mo emi le xd
O wole tan mo choke won be electric
All my life I've hustling non stoping
Ko wo pe Kotu le is all I'm chasing
Anything after that no consign me no consign no consign me
When you hear this sound you know is sega You no fit stand to dey look move to the good vibes
Boomer and holiy d we get good vibes eee we Dey give them good vibes
Kowo wole Kowo wo le
Everyday we hustle ki owo sha ti pe
From Monday to Sunday
Have been on my grind kin ri ba ti she
Kowo wole Kowo wo le
Everyday we hustle ki owo sha ti pe
From Monday to Sunday
Have been on my grind kin ri ba ti she