Faaji Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Feel my vibe
Feel my rhythm
Oya nah no dey jonzee
You know how the thing go
You know how the thing go oh
Anytime when the gbedu drop
Ladies come around Demma wine it up
All my guys Demma burning up
Ooh ooh yeah
Making money and we spend it all
In a big black Benz yeah we pulling up
Tap tap tap ebo card lor
Canadian loud pelu isi ewu
Omo ologo jeun lo koni sewu
Always on my grind me, I no fit snooze
Where the money dey Na him I choose
Mowa capable
Iboju gucci mi lori fendi shoe
Dey wan see me finish when I never start
You wan run my race you go carry last
Call all the boys
Call all the girls
Tell dem say we don show
Put on your dancing shoes right now make you go low low low low
Feel my vibe feel my rhythm
Oya nah no dey jonzee
You know how the thing go
You know how the thing go oh
From the Benz to the Bentley
Shopping spree on a daily
Pocket thick never empty
Oluwa na your blessing
Ori iya mi o
When they hear me on the radio
All the ladies won ma redi o
All my guys won ma spray mi lowo o
Won ni wan wa mi o
Esophur dem wan see mi o
Bad man may dem free oh no
Bad mind, may dem leave me alone
Canadian loud pelu isi ewu
Omo ologo jeun lo koni sewu
Always on my grind me I no fit snooze
Where the money dey Na hin I choose
Mowa capable
Iboju gucci mi lori fendi shoe
Dey wan see me finish when I never start
You wan run my race, you go carry last
Call all the boys
Call all the girls
Tell dem say we don show
Put on your dancing shoes right now make you go low low low low
Feel my vibe feel my rhythm
Oya nah no dey jonzee
You know how the thing go
You know how the thing go oh