Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Say my love for the street, no go die my guy

Working on my legacy

No dey talk too much but see I'm verified

Go ask me for Ekiti

When I drop my song and they jam to am

10, they be rating me

All these weak men yeah nor fii handle am

That's why they be hating me


Yeah, wait !


But all is well, It's me me

When I get my gee I no stingy

I dey give it, starting with my siblings

And them we we, yea good feelings

I'm divine my gee, you can see things

And the energy yeah you dey feel it

In your heart, in your liver and in your kidney

I'm Spiritual yeah I dey hitting


Eti gbo nkan nkan

I dey run dey come

If I fall down now I go stand run more

Shoutout to my mama wey dey gas me up

Still can't get enough-enough of her love

No be say my daddy no dey for me

No be say my family no dey for me

No be say Datty no dey

But at times I dey feel alone


I don't know what to do (do)

Changing my attitude and friends

No be all of dem good for you

Explore more, make you for know the truth (truth)

Put me for inside your shoes (shoes)

Make you for feel the cruise

Sometimes I'm feeling cool and sometimes I'm not comfortable


E go better say e go better yea

Hoping say e go better

E go better say e go better yea

Hoping say e go better

E go better say e go better yea

Hoping say e go better

E go better say e go better yea

Hoping say e go better


E go better my guy

Try get money

If you no get money, dem go whine you

Keep chasing your dreams bro

Never let anyone pull you down

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status