Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Mhhhhh mhhhhh mhhh

NFL

NFL

NFL Young Baba


99 reason make you stay

But only one you go

Go

Wetin I do

But leave that make a man go


Story for anoda day

Many things for my brain Dey give

Me migraine

Why Dey treat my people like say

We no Dey bleed Dey same red

Everyday every day

Na wahala

Everyday every day

Anoda matta

Person don kpi

Person don (ahhh ahhh ahh)


Many things give me migraine

Nothing fit take my pain

Why I burn up?

Why I burn up?

Maybe in my fantasy all of this

Can all go awayyyy (ohhh ahh

Ohh ahh)

Today fuel Dey like 2k

For end year It go reach anoda one

Place wey I do go buy

Next day same price

No!

(Ohhh uhh uhhh)

Mxxm


Gimmi moment make I recharge

Everyday dem one corner

Dem say man no fit live by bread alone

No mean say man go starve

Wetin my man go chop

If I do dis

Who go do dat

Steady talking dis and dat

When they know say dis no be

Dat

Ohh oh ohh

See my bro wey old pass me Dey

Still find me gather

Everyday life ahhh ahhh

But I know say if roles Dey reversed

You go do Dey same

So no do like say I Dey complain

No way

I just know say how life be

So I know I just gots take am

With ez

Everyday I Dey touch breeze


Wey dem one treat my people

Like say dem no bleed Dey same red

Everyday na wahala

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status