![B A G](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/13/c1518f151c844609ae3937d1b6099d9dH3000W3000_464_464.jpg)
B A G Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
B A G - Gdave
...
Get the bagggggg ooh ooh
Get the baggggggg ooh ooh
Get the bagggggg
Wavey
Gdave
CazazublancaZuka
Hawkward(candor)
I get guyz wey dey play with dollars
Too many guyz wey dey play Naira
Everyday man mind on the Raba
Not time to check, Omo Ase oyah jagba
No play for the jungle, Eff Foes
When I still dey grind, I dey stand on my ten toes
No Padi when I dey for your goal post
Make I score, make dem also call me baller
I get guyz wey dey play with dollars
Too many guyz wey dey play Naira
Everyday man mind on the Raba
Not time to check, Omo Ase oyah jagba
No play for the jungle, Eff Foes
When I still dey grind, I dey stand on my ten toes
No Padi when I dey for your goal post
Make I score, make dem also call me baller
When I Dey for my guys crib
Too many girls want my ice cream
One told she saw me in her dream
Romancing, doing the geng shii
I don’t get you? Flexing with dah geng shiii?
And remember I came from the trenches
No mint to spray on the bitches
Coz back then I dey part of the brokest
Oh no shi .. shawty wanna link up
Think up, wise up, she’s still dumb
I don’t wanna calcu LATE, just wanna calcu FAST
Calcu FAST steady make I get the BAG
B A G, B A G, B A G, Getting the bag
B A G, B A G, B A G, Secure the bag
B A G, B A G, B A G, Getting the bag
B A G, B A G, B A G, Secure the bag
Cazazu Blanca Zuka
Vadolee ready to fire bazuka
Get me lit burukutuku
My ballers fire pass mili militia
Story no pay, kowo wole
Shana wole pelu vodka
Cazazu blanca Zuka
Vadolee ready to fire bazuka
My gees are getting the bag
Smellos are passing the bag
Who go pay the bills if I taya
Working everyday neva taya
Ele sunmi, E de ni remi
Re Mi Re Do, Mi Do Mi Do Mi
Everything I do is all about Ca Ca Ca (getting the bag)
B A G, B A G, B A G, Getting the bag
B A G, B A G, B A G, Secure the bag
B A G, B A G, B A G, Getting the bag
B A G, B A G, B A G, Secure the bag
B A G, B A G, Getting the B A G
Secure the B A G, Getting the B A G
Flexing with dollars play with Naira
Mandem are the biggest ballers
Wavey