![Ballerpiano](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/12/d023e87c335d45b29df9ce01327690f4H3000W3000_464_464.jpg)
Ballerpiano Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2024
Lyrics
Ballerpiano - Rayon
...
Ballerpiano!!!
Rayon lomo na Rayon lomo lomo na oh!
(Baller)
Jah jah is always by my side I no feel threat
I no fit lie
Got goonz for my back got me 100 I swear walahi (ah)
Make them gimme chance make them free me now DT boyz now we Dey ur place we Dey their Tv now.
Flex on them cus I got me motion like that
Who that nigga flexing like he got it like that?
Boy got steeze and the composure na still 100
Rags to riches but belike you Dey find bad bitches. All my niggas Dey lit pull-up in a two door with two jumbo spliffs.
I go still put racks for the middle dunk her heart like a free throw.
But she say the boy is cute rora no go fall my Cana oh.
Bitches say they want some
Make the boys dem turn up, bring the mooler come front oh what’s hardening!
Call ur shawty come front sexy baddies top notch, make the Dj turn up oh what’s hardening! X2
Who them be! Who them be! Who them be!
Wey wan come Dey reason me less oh!
Who them be! Who them be! Who them be!
Una no fit reason me less oh (oh yes o)