Story Story Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Yeeee Ayakata
If you still sitting down you on a long thing
Story Story Story Story
(Yeah Yeah yeah
Many things
wey my eyes don see
Yeah yeah yeah
We Dey give God all the Glory
Yeah yeah yeah
Cause Many things
Wey my eyes don see
Say
For the street wey we Dey
hustle go pay
I de push and dey grind
No time for delay
Na time e go take
This way na the way
I de push and Dey grind
No time for play play
Ajigijaga AjigiJigi
Omo iya mi
Sho ni 20 million tole ya miiii
Yeah yeah
Aye mayami
Kama cruise ninu Ferrari
Yeah yeah
Getting the money
Won ko eya momi
Yeah yeah
Flexing my mummy
20 milli kole tomi
Say
na this good life wey I want Na this good life wey I need
I Dey try to make money make you nor disturb my peace
Ajigijaga AjigiJigi
Starboi Lala Pon this one again so